Borno State Governor, Kashim Shettima, on Wednesday May 4th, don yarn the pipu for him state say politicians wey dey come tell dem say last government better past this one na stone make dem stone am as dem dey stone Satan for Kabba when dem go for Muslim Hajj. Tori yarn us say Shettima yarn dat one when he dey share relief materials for Maiduguri wey the National Logistics Committee on Distribution of Relief Materials sama dem.
No comments:
Post a Comment