Friday, May 6, 2016

BUHARI SAY TO COLLECT WE MONEY WEY DEM THIEF DON DEY TURN LONG THING

President Buhari talk am  yesterday say how dem take dey collect money wey some pipu they din dey turn long thing and Naija pipu don dey taya for the full Parole. Buhari talk dat for the Executive Secretary of United Nations Office for Drugs and Crime, Yury Fedotov, wey go hail am for the state house Abuja yesterday May 5th. He say we dey find more cooperation from the EU, United States plus other countries and international institutions to take get back we money wey some badt guys don thief especially money from we crude oil. He say the thing don dey turn long thing.

No comments: