Thursday, May 19, 2016

(FOTO)SEE PIPU WEY HOLLYWOOD REPORTER DEY TOK ABT O


Miss Simplicity - The Hollywood Reporter just sama us wit their June magazine nd na correct ogbonge actresses nd singer naim tanda gidigba for d back o. Then use their correct correct beta smile nd beauty take make d back of d magazine fine o... Pipu like Jenifer Lopez, Juliana Margulies, Kerry Washington, Sarah Paulson, Kristen Dunst, Regina King nd Constance Zimmer naim dey d cover of d Reporter magazine nd dem make sense wella.Abeg make una seee more of d pinshures afta d cut...



No comments: