Miss Simplicity - Halima Abubakar na one Yoruba actress wey knw wetin she dey do nd wey sabi clothe wey fit her. She don sama us wit pinshures wey she wear green clothe o nd make we throway play, make we leave matas for Mathias nd make we no lie, Halima make sense for d pinshures oooo..
See d pinshures afta d cut....
See d pinshures afta d cut....




No comments:
Post a Comment