Wednesday, May 18, 2016

(FOTO)SEE ADVICE WEY AY GIVE PIPU AS HE SAMA US WIT HIM PINSHURES O


Miss Simplicity - Oga AY don sama us wit correct correct beta pinshures o nd he advice us for d post sey make we dey take charge of our life o, make we no dey wait for oda pipu to dey do wetin we suppose dey do for us o...Oya see wetin he tok afta d cut o



No comments: