Wednesday, May 18, 2016

(FOTO)KENECHUKWU OKONKWO ON POINT JARE....


Miss Simplicity - Kenneth Okonkwo wey him wife born afta dem don wait for nine yrs don sama us wit d name of d pikin o nd he come still post fine picture of d pikin as he name ham Kenechukwu Isaac Chukwuchirimeze Okonkwo o. Wow correct name, oga Isaac welcome to our world oooo. (more fotos dey under)



No comments: