Miss Simplicity - Mercy Aigbe wey me I dey call "Swagalicious Mercy" naim polongo few weeks ago for her IG page sey she wan dey work wit stylist oo. She bin no tok d stylist name o bt now she don post pinshures wey show sey she dey work wit Swanky Jerry wey be celebrity stylist for her new project o nd na d first time wey Mercy go work wit stylist... Hmmm I no knw weda pipu dey see wetin I dey see sha bt me I feel sey Mercy fine for d pinshures wen she dey style herself pas all dis pinshures bt na everybody knw wetin e like nd I knw sey Mercy knw wetin she dey do o.
See d pinshures afta d cut

Saturday, May 7, 2016
(FOTO)HMMM... SWAGALICIOUS MERCY WITH HER STYLIST (I NO WAN HEAR O )
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment