Miss Simplicity - Ronke Odunsaya wey we knw as Flakky Ididowo wey act as Becky for Funke Akindele film "Jenifa' naim sama her fans wit one correct picture yestaday wey she take thank Baba God as she add one yr to her yrs o. She tok sey she dey bow for Baba God o base on sey na Him naim help ham reach dis stage wey she reach so o nd she thank her fans too o for their support nd love oooo... Congratulobia ma'am... See Pinshure afta d cut...
No comments:
Post a Comment