Flavour Nabania Pipu's Papa wey like make he dey show himself don throway anoda pinshure O and dis one be like say Flavour don dey carry am go anoda level O. He snap pinshure for inside bathroom wey carry guitar cover him John Thomas. Many pipu don dey yab am say he dey fool himself ni, he dey madt ni anoda say he wan find new baby mama ni but the koko be say, e be like say some pipu dey Roger am beta money on top the level ni. My broda, e be like say Flavour don Sabi him Selling point be Dat O.... Lol
No comments:
Post a Comment