Miss Simplicity - No be small tin o, see how Monalisa fine scatter for dis pinshures wey she sama us dis night....d tin make sense no be small.
As per who she be naw nd d way pipu like her naim I sey make me sey show una d pinshures. Abeg o make una wey be guys no go dey get crush o bt anyway if una get crush for her naim be sey una dey on a longgggg

ggggg tin o
No comments:
Post a Comment