Miss Simplicity - Na wa o, Sharon Osborne wey she nd Ozzy Osborne don marry since 34yrs naim we hear sey dem two marriage don kick bucket on top sey d husband go dey chop soup outside, no be just any soup na Michelle Pugh, d 45 yrs old woman wey be celebrity hairdresser for Los Angeles, dat is to sey d woman na Sharon hairdresser sef.
And wen Sharon ask Ozzy, d man just provoke nd para comot for house o. Sharon com dey hear sey Ozzy wey be 67yrs old dey stay for one hotel for Los Angeles o nd she don tok sey make d man no make mistake com house back o as she no go marry ham again...
Hmmmm make God help dem oooo. 34 yrs no be joke o.
Hmmmm make God help dem oooo. 34 yrs no be joke o.
No comments:
Post a Comment