A 24-year-old man, Kazeem Fagbenro, for yesterday na hin don show face for Ebute Meta Chief Magistrates' Court inside Lagos because why he chuk Fatai Salako to death. kazeem enter cout as dem carry 1 count charge give am say e comit murder the Prosecutor Corporal Olusegun Kokoye say Kazeem comit the offence for March 11 around 12pm for Itowolo village, Ajegunle in Ikorodu. He com dey add join say Kazeem fatai get one matter wey dem dey drag plus say Kazeem don swear say e go show Fatai paper. Kokoye com dey yan say dis tin wey Kazeem do so, dey against Sections 221 forCriminal Law of Lagos State, 2011. Magistrate O.O.A. Fowowe-Erusiafe com yan say make dem send kazeem go Ikoyi Prisons for 30 day first before dem com decide as e go be for the matter
Thursday, May 19, 2016
CHAI... MAN CHUKE HIM NEIGHBOR DIE ON TOP WETIN?
Subscribe to:
Post Comments (Atom)

No comments:
Post a Comment