Na WA o, one person for Twitter @YouKnowItsReiik na him share dis pinshure of him mama & him sister, wey person go believe say dem be twins ni. Abeg look dem pinshures well, tell who be mama bro be pikin. The tattoo still wan cause more confusion sef.. Oya see more pinshures after the cut..



No comments:
Post a Comment