AS I dey claim say I no like politics reach, I go like become Presido if dem fit guarantee me, say na dis kain beta life wey America presido wey go soon commot dey chop, na him me sef go chop. Dis be like heaven on earth to me.... Oya settle down make una enjoy the pinshures.




























No comments:
Post a Comment