Miss Simplicity - Odunlade Adekola wey just come back from Dublin naim don sama us wey be him fans wit two beta foto wey show hw d guy take stylish reach...... Wow Odunlade Adekola wey I dey call "Mr Long Leg" bcos of him tallness na one actor wey pipu like wella base on sey him films o dey make sense die, if una don take time watch Samu Alajo, Iyara Keta, Opa Kan etc una go understand wetin I dey tok. Abeg make una feel d pinshures afta d cut...
No comments:
Post a Comment