Miss simplicity - Kanye West wey dem knw as influential nd powerful figure for foreign music industry bcos of d way he dey use different method take dey release him music naim tori don reach us sey Webby Awards don crown as d Artist of d Year for 2016 base on one of him album " The Life of Pablo" wey e release nd wey break record o. The album naim we hear sey d tin flow well over 250 million times thru Tidal within d first 10 days wey dem
release ham nd d album too sey come be d first Number One album wey top Billboard 200. Nice news, we for TPN dey sey congratulobia to d man wey dey use swag dey shake oyinbo music industry oooo..
No comments:
Post a Comment