Thursday, September 17, 2015

NEW OGA OLOPA (POLICE COMMISSIONER) GO HAIL IKU BABA YEYE FOR HIM PALACE

Shebi na persin wey bo sabi go dey waka anyhow. The tear tubber Oga Olopa wey just show face for we dommot Cp Leye Oyebade go show himself give the Alaafin of Oyo, Iku Baba Yeye say fatherly I don dey your side o, anything for the boys? As per fatherly things, make you help us catch dis badt guys o.

No comments: