We beta pikin wey dey play football come still dey play for S.S. Lazio wey dey ITALY, Ogeyi Onazi don take style polongo say he go soon dey marry him jollof rice, Sandra Ogunsuyi on June 18th for Lagos. Na so dem sama all of us some fine fine pinshures wey dem dey snap now before wedding. (see plenty more pinshures below)
No comments:
Post a Comment