Friday, May 27, 2016

EFCC: NO BODY GO FIT COMMOT CLEAN AFTER DEM HONOUR WE INVITATION

EFCC boss Ibrahim Magu. Magu yan dis wan ontop the tori wey some pipu dey yan saydem no dey try. E com dey tok say before dem call somebody, dem go don ivestigate the mata sake of say dem no wan carry innocent. Magu yan dis wan wen E dey tok for  Channels Television. He con dey yan ontop the claim say na only politicians wey dey oppose Buhari dem dey investigate. E cob yan say na anybody wey get skeleton for dem cupboard nahin dem dey carry.

No comments: