Sunday, May 8, 2016

CONGRATULOBIA, GOD DON BLESS OLAIDE WITH PIKIN OO





Miss Simplicity - Olaide Olaogun wey be actress nd wey marry Babatunde Ojoro for December last yr naim tori dey nack our hand sey she don born her first pikin yestaday o.
D actress wey her face dey for lux soap before nd wey bin move go US afta her wedding, naim sama us wit d news dis morning sey she don born pikin yestaday for Henry Ford Hospital wey dey for US oooo. Beta news, we for TPN dey say congratulobia nd we dey pray sey make Baba God o, make him take care of d new pikin, d papa nd d mama ooo..
See d pikin pinshure afta d cut jare.


.

No comments: