Thursday, May 19, 2016

COURT DON SAMA 1 MAN 2 YEARS FOR JAIL AS HE DO MAGO MAGO OF ABOUT N6M

One Yaba Chief Magistrates' Court wey dey Lagos for dis yesterday nahin e don point prison gate giv one businessman, Ifeanyi Ebo because say e dupe hin business associate moni wey reach N6 million. Chief Magistrate O. O. Fowowe-Erusiafe sentenced Ebo go prison but she com dey tok say if E no wan go jail nko make E go pay  N6 million to Chidi
Chukwuonye hin business patner, toti yan us say Ebo lai give chidi say e get one  European merchant wey get container wey b say na 508 bales of clothing for Tin Can Island Port, Apapa, plus say na N6million dem go sell the clothes N6 million.Tori com show say Ebo colet the N6 million from Chukwuonye wen E sabi say na lair hin dey lair.

No comments: