Friday, May 20, 2016

CHAI... BAD GUYS DON KPAIN SSA FOR BELLE GOVERNMENT

Benue state governor don visit home of hin SSA wey some big bross wey nobody sabi kpain for this morning Benue state governor, Samuel Ortom, for the visitey in side the house of his Senior Special Assistant on Security, Denen Igbana wey port go the other side by unknown gunmen for hin tamak wey dey Tion Sha district of Makurdi con dey yan say the government go make sure say dem catch d bross con still carry their face for court

No comments: