Friday, May 20, 2016

BUHARI SAY HOPE STILL DEY AS DEM RESCUE AMINA OF CHIBOK

We President Muhammadu Buhari for yesterday don tok say rescue wey dem rescue Amina Ali so don give am  hope say  the remaining girls go com bak alive. He com dey assure Nigerians plus other stakeholders say hin administration go do everything possible to take rescue the girls from Boko Haram hand Buhari yan all disooo when he receive the rescued girl for the Presidential Villa, wey dey Abuja. The girl wey be say na the Borno State Governor, Alhaji Kashim Shettima; the Minister of Defence, Mansur Dan Ali; the National Security Adviser, Babangana Monguno; the Chief of Defence Staff, plus Gabriel Olonishakin, and other top government officials all gather hand carry the girl go give we presido yesterday

No comments: