As plenty pipu still dey talk, the giant Senator wey like to dey blow guy anyhow with all him mega cars, wey still be Padi of we Senate Presido and wey come from Kogi state don still yarn him own mind on wetin Britiko Prime Minister yarn, SEE WETIN HE tweet under.



No comments:
Post a Comment