Wednesday, May 11, 2016

#CAMERONMISYARN MAMA REMI SHONAIYA FOR LOWO PARTY DON TALK HER MIND


As Naija pipu still dey yarn dem mind on top wetin Britiko Prime Minister yarn say we country dey fantastically corrupt, the mama wey contest for presidency under the aburada for kowa party for last general election, Remi Sonaiya don yarn too. Mama climb Twitter go say who no go call Naija Dat kain name with the kain yeye secret wey dey show face on top how last administration take finish we country money... Make una see some of the things wey she write for down.




No comments: