Shebi una still remember pretty Actress Opeyemi Aiyeola , wey bin dey do Yoruba films. She just climb on top instagram go sama us beta pinshure of herself and her husband plus including dem two boys. She come write say "My house is small, no mansion for a millionaire but there's a room for love and a room for a friend that's all I care about. Blessed week ahead."


No comments:
Post a Comment