Minister Amaechi don begin vex ontopo slow slow way Sirika dey do tori yan say Sirika no wan dey do yess boss for Amaechi who be senior minister plus direct boss Pipu wey close to the mata tok say na becos Sirika bin come from Presido Buhari Katsina north senatorial district, where he bin serve as senator. na him make am dey carry shoulder up.
No comments:
Post a Comment