Thursday, June 2, 2016

IYABO OJO TAKE LOVE BAFF HER PIKIN FOR INSTAGRAM




Miss Simplicity - D very ogbonge Nollywood actress wey knw wetin fashion mean naim don come out for her IG page com praise her girl pikin wey e name be Priscy o...
She post one pinshure wey she nd her pikin take nd on top ham she tok sey Priscy na her personal photographer o nd she dey always like make her wey be her many dey come out wit correct style o. She com still tok sey Priscy na her everytin oooo
Hmmm come o e wan be like sey dis week na week wey stars dey baff their love ones wit praise o...I love dis abeg, na beta tin make we dey praise our God thru our love ones wey Him give us oo.... Pinshure afta d cut...


No comments: