Thursday, June 2, 2016

(FOTO)ENJOYMENT GALORE!! SEE HOW TOOLZ TAKE DEY ENJOY HER HONEYMOON O


Miss Simplicity - Toolz wey OAP for Beat FM wey marry Captain Tunde Demuren naim don sama us wit pinshures of her honeymoon wey she dey enjoy for d 5 star hotel resort wey dem dey stay Dubai o. D name of d resort na Atlantis at The Palm nd Toolz use her Snapchat take sama her friends nd fans with pinshures make dem take see hw she take dey catch fun oooo...Correct!!! From d stable of TPN, I  dey wish una hapi married life o...



No comments: