Thursday, June 2, 2016

MAKE UNA DROP UNA WEAPON , N/DELTA LEADERS DEY BEG AVENGERS

Concerned Niger Delta Leaders don dey beg the Niger Delta Avengers, say make den wullop because say we federal government donplan as peace tok go take hapun for the area. Dem yan dis one for one press conference, National Coordinator of the Group, Mr Mike Loyibo, an say nobody sabi wetin dem dey fight for say make den reasin like beta pikin sake of say every evry go fit enjoy for we country.

No comments: