Monday, April 11, 2016

OLD PAPA YOUNGI... MIKE EZURUONYE NA HIM SISTER PAPA FOR HER WEDDING




MISS SIMPLICITY -  Mike Ezuruonye sista do wedding dis weekend nd she resemble ham like sey tomorrow no dey...Na Mike Ezuruonye do like papa for d girl sake of sey their papa don die some years ago nd na d actor hold him sista hand enta church nd he tok sey him o, dey proud of him Sista. Mike com still tok


 sey him go miss him sista nd her sweet disturb ooo nd he pray sey make God bless d marriage ooo. We for TPN dey hapi for ur Sista nd d family o oga Mike Ezuruonye nd we dey pray sey make Baba God o, make Him bless d marriage wit beta beta fruit ooo nd we sey "Congratulobia.....




No comments: