Monday, April 11, 2016

NASO.. HILDA DOKUBO DON COME BACK

MISS SIMPLICITY - Hilda Dokubo na one actress wey bin dey rule Nollywood for d early 90s nd 2000, she bin don kawasaka comot for our screen for many yrs now bt tori tok sey dem see her for one film set wey she dey produce for Port Harcourt nd wen dem ask her sey weda she no go act film again..Hilda Dokubo tok sey she don come back to d industry as producer now bt she go soon dey act again nd she tok sey make her fans dey expect her next film ooo. No be small tin o dis tori dey totori my body on top sey me sef bin dey gbadun Hilda dokubo d time wey I dey small o, she get talent nd she fine no be small.....

No comments: