OGINI BERNARD - Will Page just 22yrs old na hin die due to one accident as e be say d thin wey oyinbo man dey call barrier go nack hin mottor break hin windscreen con enter pieces hin head dem say na heavy wind cause d mata o as d boy dey drive Comot frm d Estate . D boy wey be say e don yarn all hin family members say hin go soon be come papa cos hin wife racheal dey conceive. D thin shele 4 Derbyshire as mata open so many Pipu mouth.
No comments:
Post a Comment