One Britiko Mama don gree say na true she dey chop yam with her pikin and 2 of dem dey hide so police no go catch dem cos if dem catch dem na to go prison for like 15 years. The Mama, Kim West say she don dey enjoy beta sex with her pikin Ben Ford since dem jam in 2014 afta dem no see each other for like 30 years. The woman bin get belle when she dey go school when she still be 19, so she give the pikin for person wey adopt am. Now afta dem come together, Ben wet be 32, don leave him wife and park go dey stay with him 52-year-old mama for Michigan where dem dey hope to start a new family and marry. But as dem talk am finish dem don go hide cos dem believe dem fit dey find dem cos under, Under Michigan law, to chop yam of person family member, even when una 2 gree na 15 years for prison.
No comments:
Post a Comment