President Barack Obama still dey get mind say Donald Trump no go be the next person wey go be Presido for USA. He say him Sabi say the guy dey make pipu craze for am. He say he go one party where person for dey ask am say make he talk say Trump no go fit be Presido after him commot and he yarn the Democrat day na so Trump no dey enter afta me. Na so the presido yarn pipu wey come for the Democratic Congressional Campaign Committee fundraiser for Los Angeles, for the Walt Disney Studios Chairman Alan Horn, as Trump and Senator Ted Cruz, too dey go for the GOP nomination.
No comments:
Post a Comment