Friday, February 26, 2016

RMD SAY AFTA 16YEARS DEM LOVE STILL DEY HOT LIKE FIRE!!!

TOMINSIN- Afta 16yrs of marriage d love wey Richard Mofe-Damijo get for him wife still dey hot like fire o....The handsome actor post him beautiful wife pinshure for him twitter yesterday nd d note wey he write under d picture go make ur heart go jigijigi .. For dat note he call her plenty sweet names like "him strength, him life nd him everytin.He even praise her for d love wey she dey sama am and dem children. The one wey come tori person pass na when he call am 'My Pride." Hmmmm na love be dis? ...Guys e go make sense if we copy dis kind love abi hw una see ham?

No comments: