Shebi na proverb abi na adage talk am, say na for where person dey work, he dey chop... but dem no say na for there he dey drink O... Especially if he be driver. But abeg wetin dis woman dey high for? Na to call customer wella abi na to make market sell beta?
No comments:
Post a Comment