Miss Simplicity - For d pictures wey Kelly Rowland wey be one of d Destiny Child star sama us for her IG page, she show us her fine ebony body nd she dey use style dey tell us sey Black dey Beautiful nd she dey proud of her colour o...Yes oo see hw her black dey shine wella. One tin wit black be sey d tin no dey fade at all at all...light skin sef fine o bt Ebony na baba....(see other pinshures below)
No comments:
Post a Comment