One 31-year-old businesswoman, Nneka Nwachukwu of Dape Village, Abuja, don yan one Wuse Zone 2 High Court, Abuja, say she poured Peter Nwogu acid, because hin rape her. Nwachukwu, yan the court say Peter com her house con still force hee say make she sleep with am. she tok say on that day she go her town meeting for Wuse con came back around 10.00 p. As she con com bak nahin she see Peter for her room wwy hin com yan say hin travel and as night don nak hin no go fit go home. she still con dey yan say onto say hin b den church member she say no p. later later nahin com rape her wey she conn pour am acid wey she dey always keep for room. She say she run go meet her land lord after after she con go police station hersef con go report.
No comments:
Post a Comment