MISS SIMPLICITY -
Na wa o, one girl for south Africa wey her name b Tshepo Malaka don propose to her girlfriend Ingrid Maphefo 4 d kororo eyes of d plenty pple wey gather dey eat for d restaurant dat day..Ingrid no waste time post d photo 4 her page nd she tok sey na sharperly she agree to marry Maleka bcos e don tey wey dem two dey date each other...Make God help us for dis world, as plenty tins dey happen 4 dis last days ooooo.
No comments:
Post a Comment