SISI - My people e be lyk say anoda Olajumoke dey enta our ogbonge naija story series soon o....naso I jam ds pics wey tlk say na ciara snap am put for her page... Hw e tak happen.... Ok na madam ciara enta our naija ystrdy 2 cum sama her own appearance 4 our own Darey Alade movie concert wey dem titled "Love lyk a Movie" na dre Ciara tk snap ds babe pics for traffic kn paste am put for her own personal instagram page share am wit her 10m followers kn tag am beautiful and talented.... abeg if ani1find d lady yearn am say sisi dey find am o, I wn help chnge her future for beta by takn her go meet ciara to turn her lyf for gud lyk olajumoke d bread seller...

No comments:
Post a Comment