MISS SIMPLICITY - Pipu bin dey tok sey Yemi alade dey dress to make men like her for her videos bt d beautiful artist don come out to tell pple sey her dressing na Africa tins o. For one silver bird interview, Yemi ALADE tok sey her dressing na to promote Africa culture no be to make pipu like her. She tok sey she dey dress like dis bcos she no dey like dull her culture or copy other pipu way. she even tok sey she dey sometimes use calabash take do bra nd wear short tins bcos any correct Africa women must dey half naked wen she dey dance... Hmmmm! As e dey hot.
Sunday, February 28, 2016
JUST LIKE FELA , I BE AFRICAN WOMAN ORIGINAL - YEMI ALADE
Subscribe to:
Post Comments (Atom)
No comments:
Post a Comment