Na so I see dis design on top my Facebook say family of Ajanaku plus Orowumi from Ayedaade Local Government, Osun State don poling burial for dem pikin Lowo Oyediran wey dem say HOM wife kpain for Akobo, Ibadan. I shock to see say the Bros na Deacon sef and na 24th/25th for dis February, dem wan bury am. May Him Gentle Soul Rest in Peace. Meanwhile the wife still dey court dey answer questions on top the level.
No comments:
Post a Comment