Miss Simplicity - Peggy Ovire nd Toyin Aimakhu wey be ogbonge actresses wey Nollywood get naim don show how cloth take fit their fine body for print jumpsuit o
Dem two make sense for d jumpsuit to me o bt pipu dey tok sey one naim d tin fit pas, naim make me sef come dey relook ham o nd I wan ask una too, abeg who fine for d clothe pas btw Peggy nd Toyin?
Make una see more of d pinshures afta d cut make una for fit answer wella...

No comments:
Post a Comment