Wednesday, March 23, 2016

FINALLY... KIDNAPPERS DON FREE FORMER PRESIDO JONATHAN UNCLE



Inegite Jonathan, 72 year old Baba na the uncle to we former Presido Jonathan, wey dem kidnap for him house wey dey Otuoke, Ogbia LGA for Bayelsa on February 17th. Tori yarn us say dem don free am yesterday March 22nd. Dem bin kidnap am with him 35-year-old relative, Samuel Oki, who the badt guys later kill. 


Na since February 28th 2014 dem first carry the baba for him house but security pipu later free am for Akipli Community wey dey Ogbia on March 10, 2014.

No comments: