Miss Simplicity - Cossy Ojiakor don sama media wit new pinshures where she take look different from wetin we knw before o..
For my own opinion she fine for dis pinshures no be small nd I think sey she suppose collect award sef base on sey dis na d first time wey I go see her wear complete cloth o nd make I no lie una she make sense wella...
See d pinshures afta d cut, make una for fit understand wetin I dey tok...
No comments:
Post a Comment