Oga patapata for Osun State University,
Prof. Bashir Okesina, yarn say the university don hire Oodua People’s Congress
to dey protect dems students from rapists and hoodlums.
Okesina yarn this when he dey address one
press conference for Osogbo on Monday wey fllow for dem third convocation for
the university.
He
say na story say some pipu dey go take tipatipa rod some of dem students for
private hostel, male dem reason dat kain thing.
Although the VC say na lie say dem don rape some of dem female students
o, na only step make dat kain thing no gree happen den dey take
No comments:
Post a Comment