Wednesday, March 26, 2014

MANY PIPU GO GAWK AM AFTER DEM CHOP POUNDED YAM O- OSOBA



The reporter spirit wey dey inside former Governor of Ogun State, Chief Segun Osoba, show face again, dis time na for d confab an na on Mondayo, when he beg say make dem adjust the closing for the conference to 5 p.m. instead of 6 p.m. so journalists go fit get time to file dem reports.


The politician spirit too show himself o, make e n o be like say e carry last, wen the chief talk say if dem dey quick close, dem go get chance take do dem different caucus meeting, dem go fit lobby, negotiate and engage in horse trading. He even say e dey fear o say delegates fit dey come back come crash after dem go chop lunch.
 
Former governor for Akwa Ibom State, Obong Victor Attah say him support am  o cos say from experience say the hall go empty after lunch.

No comments: