Joint
Task Force pipu wey dey Niger Delta wey dem nickname Operation Pulo Shield don
catch two oyinbo from Britain plus including 12 Naija technicians on top say
dem dey do illegal bunkering along the Chanomi Creek wey dey for western delta.
Report say the pipu wey dem catch bin don try to roger the operatives of the JTF with $66,500, say make dem free dem make dem fit carry fuel from Shell Petroleum Development Company pipeline wey dey along the Chanomi creek for Delta State enter dem own container.
But
them refuse am say na lie o, God forbid dem no go collect

No comments:
Post a Comment