BY ADETUNJI ADEKUNLE ROTIMI (HAYKAY)
El
Classico na big boy game wey dey always happen between FC Barcelona and Real
Madrid. E happen yesterday Oº°˚˚. FC Barcelona and Real Madrid show dem-sef who
get craze for leg pass. But e happen say dem FC Barcelona get d craze for leg
as dem win Real Madrid 4-3. Meehhnnn!!! Barcelona dey para, and Messi no well!
My Pipu, make we no talk too much. Na the matches wey dem play for Sunday, 23rd March 2014 be dis:
Premier League (England):
- Tottenham 3 - 2 Southampton
- Aston Villa 1 - 4 Stoke City
La Liga (Spain):
- Osasuna 1 - 2 Sevilla
- Real Betis 0 - 2 Atletico Madrid
- Valencia 2 - 1 Villareal
- Real Madrid 3 - 4 FC Barcelona
Serie A (Italy):
- Parma 1 - 1 Genoa
- Bologna 1 - 0 Cagliari
- Inter Milan 1 - 2 Atalanta
- Udinese 1 - 0 Sassuolo
- Napoli 0 - 1 Fiorentina
- Lazio 1 - 1 AC Milan
- Catania 0 - 1 Juventus
Bundesliga (Germany):
- FC Numberg 2 - 5 Eintracht Frankfurt
- Bayern Leverkusen 2 - 3 1899 Hoffenheim
Na so e be for Sunday be dis.
My Pipu, make we no talk too much. Na the matches wey dem play for Sunday, 23rd March 2014 be dis:
Premier League (England):
- Tottenham 3 - 2 Southampton
- Aston Villa 1 - 4 Stoke City
La Liga (Spain):
- Osasuna 1 - 2 Sevilla
- Real Betis 0 - 2 Atletico Madrid
- Valencia 2 - 1 Villareal
- Real Madrid 3 - 4 FC Barcelona
Serie A (Italy):
- Parma 1 - 1 Genoa
- Bologna 1 - 0 Cagliari
- Inter Milan 1 - 2 Atalanta
- Udinese 1 - 0 Sassuolo
- Napoli 0 - 1 Fiorentina
- Lazio 1 - 1 AC Milan
- Catania 0 - 1 Juventus
Bundesliga (Germany):
- FC Numberg 2 - 5 Eintracht Frankfurt
- Bayern Leverkusen 2 - 3 1899 Hoffenheim
Na so e be for Sunday be dis.
No comments:
Post a Comment